Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 6:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 My pikin, if yu gri sey yu go pay di debt wey yor friend owe

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 6:1
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Mi mysef dey swear sey e go dey save; make yu hold mi if e nor kom back.


God, make Yu show sey I dey innocent, bikos nobody gri bilive or fight for mi.


Trobol dey follow who promise to pay di money wey strenja owe. So, e betta if yu nor put yorsef for di matter at-all.


Na only pesin wey nor get sense go promise to pay anoda pesin debt.


Anybody wey promise sey e go pay strenja debt, make una hold en propaty until e pay am. Make una hold di propaty if e dey do am for pesin wey kom from anoda kountry.


Make yu nor promise to pay money wey anoda pesin dey owe,


Pesin wey promise to pay money wey strenja dey owe, make una hold en propaty, especially if na ashawo e promise to pay for.


and dem kon owe yu for di promise wey yu make,


My God, Yu don forget yor pipol wey bi Jakob shidren-shidren, bikos dem dey do majik for evriwhere for di land; dem dey go meet majik pipol just as Filistia pipol dey do and na strenjas bi dia friends naw.


Bikos God swear like dis, Jesus don make us dey sure of di new kovenant wey betta pass.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ