Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 5:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Run from dat kind woman; nor even go near en door.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 5:8
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Nor go where wiked men gada put or follow wetin dem dey do.


Nor do or go near bad tin! Make yu rijet am kon go yor way.


If yu follow am, nobody go respet yu again and strenjas go take evritin wey yu get.


Nor let dat kind woman win yor heart; nor run follow am at-all.


E dey waka pass one road near di korna wey one woman dey stay. E waka near en house


Di woman go sidan for front of en house or for chair for di side wey high pass for di town


Nor allow us enter temptashon, but make yu save us from bad tins.’


Make una nor put hand for bad tins, instead, make una dey espose dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ