Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 4:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Wikedness and wahala bi like food and drink to dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 4:17
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Doz wey dey do bad nor go ever learn? Dem dey chop my pipol like bread and dem nor dey pray to God.


Wise word go put betta food for yor tabol, but na only wahala wiked pipol go chop.


Bread wey pesin tif dey sweet for mout, but e go bi like stone for en belle.


“Wota wey dem tif dey sweet well-well and bread wey dem tif chop, get betta taste.”


God go ponish pipol wey dey kause trobol with dia sins and lie-lie words; dem dey use dia hand bring wahala for demsef, bikos of dia wikedness.


Una own don finish! Una wey dey sey bad tins, good and good tins, bad or sey darkness na lite and lite na darkness. Una dey sey bitter tins sweet and sweet tins bitter.


Make evribody dey kareful of en friends and make yu nor trust yor broda, bikos even broda dey shit en broda. And friends dey lie against each oda well-well.


Dis na wetin God tok: “Una wey bi lie-lie profets dey make my pipol sin! If pesin give una food chop, una go sey make peace dey with am, but doz wey nor give una, una go won fight dem.


Di rish pipol among una dey get more money thru wayo and wikedness. Una pipol don too good with lie and trut nor dey dia tongue again.


Dia hand dey only like to do bad tins! Doz wey bi ofisas and judge, na only bribe dem wont. Doz wey get pawa, dey use am get wetin dem wont.


En leaders bi like hongry lion wey dey look for who dem go chop. Dem dey hongry like wolf for desert wey dey chop dia food finish for morning.


“But e go bad for una wey dey tish di law and una Farisee pipol, una wey dey pritend! Una klose door make pipol nor for fit enter God Kingdom! Unasef nor won enter and una nor won make odas enter.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ