Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 4:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Wiked pipol nor dey fit sleep until dem do bad tin. Dem nor go gri rest until dem wound pesin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 4:16
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Evritin wey dem tok na lie and dem dey deceive pipol. Dem nor dey ever gri do good tins.


Instead of dem to dey sleep for nite, na bad tins dem dey plan. Wetin dem dey do nor dey good. Dem nor even dey try to turn from dia wiked ways.


Bikos dem dey enjoy to do bad tin and dem always dey ready to kill.


and dem dey happy to do yeye and wiked tins.


Nor do or go near bad tin! Make yu rijet am kon go yor way.


But wiked pipol bi like sea wey dey make nois anyhow; en wave nor dey finish and na so-so dirty e dey bring.


Make evribody dey kareful of en friends and make yu nor trust yor broda, bikos even broda dey shit en broda. And friends dey lie against each oda well-well.


E go bad for doz wey nor dey sleep for nite, bikos of di bad tins wey dem dey tink and plan to do. For early morning, dem go rush go do wetin dem plan, bikos dem get pawa to do am.


Dia hand dey only like to do bad tins! Doz wey bi ofisas and judge, na only bribe dem wont. Doz wey get pawa, dey use am get wetin dem wont.


Wen morning rish, di eldas with di priest oga dem and di law tishas kon gada. Den dem take Jesus go dia kansol


Den, dem take Jesus komot from Kaiafas place go di Roman Govnor palis. (By dis time, morning don rish). Dem nor gri enter inside di govnor house, make dem nor for dirty as dia tradishon tok, so dat dem go fit chop di Passova food.


But Lysias, di kommanding offisa kon take am komot from awa hand with force.


Wetin dem like pass, na to sleep with who dem nor marry; dem nor dey taya to sin and dem dey draw doz wey dia faith nor strong, follow body. Dem don train dia mind to get long-trot and God don curse dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ