Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 31:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 E dey make klot and belt kon sell dem give tradas.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 31:24
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Solomon buy en horse from Egypt and Silisia; doz wey dey sell for di king, na dem buy dem kom from Silisia for di normal prize.


E dey always dey do business; e dey make wool and linen klot.


E bi like ship for river, wey dey karry food kom from far place.


Na only en dey use tread and nidol take sew en own klot.


E dey strong; dem dey respet am and e nor dey fear wetin go happen for future.


Aram pipol dey buy una goods. Dem give una emeralds, purpol klot, fine tins and linen, koral and rubis, so dat una go give dem some of una goods.


“E get one rish man wey dey wear dear-dear klot and e dey enjoy life evriday.


So Samson tell dem, “Make I tell una one problem, if una fit solve am for di next seven days, I go give una thirty fine linen robe and thirty klot wey dem take dey go party.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ