21 E nor dey worry if kold dey, bikos en family get klot wey go make dem warm.
E still give all of dem many klot, but e give Benjamin three hundred silva and five klot.
Israel wimen, make una mourn for Saul! E dey give una fine klot, jewel and gold.
To sing for pesin wey nor get peace for mind, bi like sey yu dey remove en klot from en body wen kold dey or rub salt put for en sore.
Na en dey make en own bed shit and e dey wear fine klot wey dem make with purpol linen.
Di shariot dey run anyhow for di street. Dem bi like tonda lite and dem dey run fast-fast like lite wey flash pass.