Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 31:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 E know di value for evritin wey e dey make and e dey work go rish nite.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 31:18
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na der I dey-dey: for day time, di sun dey waya mi and for nite, kold dey won kill mi and sleep dey komot my eyes.


Even if awa pikin win award, wi nor go know, bikos wen pesin don die, e nor dey know wetin dey happen again.


E dey yuzles to work hard from morning go rish nite, bikos of wetin yu go chop. Yes! God dey provide for di pipol wey E love, even wen dem dey sleep.


Na only en dey use tread and nidol take sew en own klot.


But awa brodas and sistas, wi hope sey una remember as wi dey work for both day and nite, so dat as wi dey prish di gospel, wi nor go bi problem to una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ