16 E go-go look land kon buy am and e go use di money wey e get, take plant tins for der.
Wise woman dey build en house, but foolish woman dey skata en own with en hand.
E dey kwik wake-up for morning to make food for en family kon tell en savants wetin dem go do.
E get pawa, dey strong and dey work hard.
But na only mi get my vineyard and Solomon nor nid to pay 1,000 silva koin. But I go give two hundred silva koin to di pipol wey dey kare for di vines.
“God Kingdom bi like gold wey dem beri for field. One pesin wey si am, kon hide am. With happiness, e go sell evritin wey e get buy di land.
One day Otniel kom meet and beg Aksah make e ask en papa for some land. Wen e kom down from en donkey, Kaleb kon ask am, “Na wetin yu wont.”