Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 30:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Man fawol and man goat wey dey lead di odas and king wey en sojas surround am.’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 30:31
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wise pesin go try make belle dey always sweet di king, bikos if di king vex, somebody fit die put.


Wen king vex, e bi like lion wey dey shaut; to make am vex, mean sey yu won kill yorsef.


“ ‘Lion wey bi animals king wey nor dey run for anytin.


“If yu don do foolish tins bikos yu dey proud or dey plan evil, make yu kover yor mout with shame.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ