28 Lizard, dem dey eazy to katch, but dem even dey stay for king palis.’
Lokust; dem nor get king, but dem dey mash togeda.
“E get four tins wey dey waka with pride and dem bi:
“ ‘Naw, dis na di tins wey dey unklean among di animal wey dey stay land: rat, any kind big lizard,