Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 30:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 Lokust; dem nor get king, but dem dey mash togeda.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 30:27
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God tok and many-many lokust kon kom; small-small lokust wey dem nor fit kount.


Lizard, dem dey eazy to katch, but dem even dey stay for king palis.’


Dem nor get leader, govnor or who dey rule dem,


Ants don chop all wetin wi plant and as one set dey go, anoda set dey kom, until dem go chop and distroy evritin wey remain.


Evry of una tin wey lokusts chop and distroy for doz years, I go give dem back to una, bikos na mi send doz lokust against una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ