26 Even small animals wey dey stay for rock, dem nor get pawa, but dem dey build dia house for hole inside di rock.
Wiked goat dey stay di high mountin; animals for rock dey-dey save inside dia whole.
Doz animals wey dey stay for rock nor dey klean, bikos dem dey chop dia vomit, even doh dem nor get two toes.