21 “E get four tins wey dey shake di eart and make pipol fear and dem bi:
Make foolish pipol nor dey spend money anyhow and make savant nor rule leaders.
“Worm get two side wey dey sey: ‘Give mi, Give mi.’ “E get three tins wey nor dey beleful at-all and di fourt one nor dey ever sey: ‘E don do or e don rish.’ Dem bi:
“Ashawo woman wey sleep with anoda man fit kill pesin, afta e go klean en mout kon sey, ‘Na wish bad tin I do?’
“ ‘Savant wey turn to king; fool wey leta get money well-well;
E get seven tins wey God hate and E nor wont make anybody do dem and dem bi: