Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 30:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 “ ‘How eagle take dey fly high-high for sky? How snake take dey waka for rock? How ship take dey move for river and how man take dey love woman?’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 30:19
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Abi eagle go wait for yor kommand before e go build en nest for mountin?


“If pesin deceive girl wey neva no man and e kon sleep with am, e must pay di bride prize kon marry di girl.


“E get four tins wey dey hard mi well-well to undastand and dem bi:


But pipol wey dey wait for God to kom help dem go get new strent and pawa. Dem go fly high like eagle; even wen dem run, dem nor go taya and wen dem waka, dem nor go faint.


God don promise sey, “One nashon go rush kom Moab land like eagle wey spread en feada


Enemies go attack Bozrah land like eagle wey spread en feada. For dat day, Edom sojas go dey fear and shake like woman wey won born.”


God go bring some pipol from far against una and dem go kill una like vulture. And dem bi pipol wey una nor go undastand wetin dem dey tok;


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ