“Worm get two side wey dey sey: ‘Give mi, Give mi.’ “E get three tins wey nor dey beleful at-all and di fourt one nor dey ever sey: ‘E don do or e don rish.’ Dem bi:
True-true, wine go disgrace proud and wiked pipol! Dia mout wide like grave and just as deat nor dey beleful, na so too nor-tin dey beleful dem. Bikos of dia long-trot, dem don gada nashons kon swallow many pipol.