So, make yu go plant yor seed for morning and nor stop to work until evening; bikos yu nor know di one wey yu do wey go bring gain for yu; weda na dis one, dat one or di two.
But I dey send dis brodas kom meet una to make sure sey una dey ready; as I don tell dem before sey, una don already kollect money. So make una nor let shame katch mi, as I dey boast about una.
Tell dem sey, make dem use dia money take do good. Make dem dey do plenty good works kon dey give doz wey nor get and make dem always dey ready to share with odas.