Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 3:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 God kreate di eart with en wisdom and na en undastandin E take make di heavens.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 3:19
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Yu dey der wen I kreate di heavens and eart? If yu know well-well, tell mi about dem.


So my God, make Yu si all di difren tins wey Yu don do! Na sense Yu take make all of dem. Na wetin Yu kreate full di whole eart.


Di Pesin wey make di heaven with en wisdom, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.


From biginnin, na mi God first kreate, before E kreate evry oda tin.


Na God make di eart with en pawa; na-im wisdom and undastandin E take kreate di heavens and eart.


God make di eart with en pawa; na en wisdom E take kreate di world kon spread di heavens with en sense.


Na God make evritin and if to sey E nor make dem, dem nor for dey dis world at-all.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ