19 Pesin nor fit korrect en savant with just ordinary word, bikos even doh dem undastand am, dem nor go do wetin e tok.
Wen I koll my savant, e nor gri ansa, even wen I beg am with my own mout.
E dey eazy to whip horse and kontrol donkey, but e nor eazy to kontrol foolish pesin.
Wen pipol nor follow God way, dem dey waka anyhow, but pipol wey dey obey God law, na happiness bi dia own!
Yu don si pesin wey dey tok anyhow? Even fools get hope pass am.
“ ‘Savant wey turn to king; fool wey leta get money well-well;