Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 29:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 If ruler dey listin to lie-lie word, den all en ofisas go dey plan wiked tins.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 29:12
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

As di oga hear di word wey en wife tell am sey, “Dis na how yor savant trit mi,” e kon dey vex for Josef.


as di yong men advise am. E sey, “My papa give una hard work, but I go make una work, hard pass as e bi before. My papa dey flog una with ordinary kane, but I go flog una with koboko!”


But dem nor gri obey and Manasseh make all of dem bigin sin pass di kountries wey God distroy bikos of Israel pipol.


Wen king sidan for en throne dey judge, e dey fit know bad tin wen e si am.


Just as heavy breeze from nort dey bring rain, na so too aproko dey make pesin vex well-well.


But King Zedekaya, en ofisas and di pipol nor gri obey di message wey God send mi.


Den Saul tell en savant, “Make yu use brain tell David for korna sey, ‘Di King dey happy with yu and all en savants like yu. So make yu marry di king pikin.’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ