Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 28:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Yong man wey dey obey di law get sense. Pesin wey dey make friends with yeye pipol na disgrace to en papa.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 28:7
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na only pesin wey nor get shame go trit en papa anyhow or nor go allow en mama kom en house.


Pesin wey tink sey e nor bad to tif from en papa and mama, nor betta pass ordinary tif.


To dey beat and korrect shidren, good well-well, bikos if dem dey do anytin wey dem like, dem go make shame katch dia mama.


If yu value wisdom, yor papa go dey proud of yu, but na foolish tin to spend money for ashawo.


“Afta sometaim, di yong boy karry evritin wey e get travel go one far kountry kon waste all en money for yeye life.


But wen dis yor pikin kom back afta e don waste all yor money with ashawo, yu kon kill di melu wey fat pass for am!’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ