3 Poor man wey dey opress oda poor pipol, bi like strong rain wey dey skata wetin pesin plant.
If una go fight against enemy wey dey attack una, den una must blow di alarm and di trumpet. Mi wey bi God go kon help and save una from una enemies.