But one poor wise man for der, know wetin to do, so dat di town go dey save. So e do am kon save evribody. But afta, nobody tink am for dia heart sey, make dem tank di man.
Una pipol go build wetin don skata since, dem go build am put for di old foundashon again. Dem go know una as pipol wey ribuild di wall and house wey dem bin skata.”