7 Wen pesin don beleful, even honey nor go sweet for en mout, but wen e dey hongry, even food wey bitter, dey sweet am well-well.
I nor fit tosh dat kind food, bikos e dey make mi sick.
My pikin, make yu chop honey bikos e good. Just as honey sweet for yor mout,
If yor friend wound yu, e betta pass yor enemy kiss wey fit kill yu.
Anybody wey dey waka up-and-down, bi like bird wey nor dey stay en house.
Di pipol tok against God and Moses sey, “Why Yu take us komot from Egypt make wi for die for dis wildaness wey bread or wota nor dey and wi don taya for dis yeye food.”
“One boy dey here wey get five bread and two fish, but dis one nor go rish dis plenty pipol chop at-all!”