Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 27:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 If yor friend wound yu, e betta pass yor enemy kiss wey fit kill yu.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 27:6
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make pipol wey dey fear God beat and korrect mi with love! Make my head nor rijet good oil! True-true, even with all dia wiked plans, my prayers dey make dem fear.


Anybody wey pritend sey e like pesin, dey lie and anybody wey dey lie waka, na fool.


Korrect ponishment dey drive evil komot from pesin mind kon make en heart klean.


Wen pesin don beleful, even honey nor go sweet for en mout, but wen e dey hongry, even food wey bitter, dey sweet am well-well.


If yu korrect pesin, e go like am pass wen yu praiz am.


Awa papa dey ponish us for dis world as e good for dia eye, but God dey ponish us for awa own good, so dat wi go follow am share en holiness.


I dey korrect and ponish anybody wey I love. So make yu dey sirious kon turn from sin kom meet God!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ