27 and yu go get plenty goat milk to take feed yu, yor family and yor wimen savant.
den yor sheep hair go bi yor klot, yu go sell some goat wey dey yor field
Wiked pesin dey run wen nobody dey porshu am, but honest pesin dey get heart like lion.
but dem dey store dia food for dry sizin, dey wait for wen rainin sizin go start.
But make una first do di good tins wey God wont and evry oda tin go bi una own.