Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 27:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 den yor sheep hair go bi yor klot, yu go sell some goat wey dey yor field

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 27:26
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I go gi-am klot wey dem use my own animal wool take make. Den e go tank mi with en hold heart.


Wen grass die, new ones go appear and di plants for mountins go grow again,


and yu go get plenty goat milk to take feed yu, yor family and yor wimen savant.


Arab pipol and di rulers for Kedar dey give una lamb, sheep and goat just to get una goods.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ