Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 27:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Na yor own face dey shine for di wota wey yu dey look and na yor ownsef yu dey si for yor heart.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 27:19
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But di Oga God si as human being wikedness don strong for di eart. Evritin wey dem dey tink for dia mind, na how to do evil tins.


Na-im make dia heart, so E undastand evritin wey dem dey do or tink.


Make yu kare for yor fig tree and yu go get many fig fruit to chop and na like dis too, dem go honor savant wey dey kare for en masta.


Just as grave nor dey taya to take dead body, na so too di tins wey pipol wont for dis world, nor dey satisfy dem.


Bikos to sleep with who yu nor marry, to tif, to kill pesin,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ