16 so how pesin go fit make am kwayet? Since pesin nor fit stop breeze or hold oil for hand, e nor go fit stop am too.
Wife wey dey komplain well-well, bi like wota wey dey drop small-small for rainin sizin;
Just as iron dey make iron sharp, na so too, two pesin dey learn from each oda.
Mary take perfume wey dear well-well, wey plenty rish kwota gallon kon pour am for Jesus two leg. Den e use en hair take klean dem. (Di perfume send kon full evriwhere for inside di house).