15 Wife wey dey komplain well-well, bi like wota wey dey drop small-small for rainin sizin;
Just as wota dey wosh stone klean and heavy rain dey wosh di san, na so too Yu take distroy awa hope for life.
Foolish shidren fit distroy dia papa and mama, na so too, wife wey dey komplain well-well, bi like rain wey dey drop small-small.
E betta to stay desert dan to stay house with wife wey dey komplain well-well.
E betta make yu stay on-top house dan to stay with wife wey dey komplain well-well.
E betta make yu stay on-top house, dan to stay with wife wey dey komplain well-well.
so how pesin go fit make am kwayet? Since pesin nor fit stop breeze or hold oil for hand, e nor go fit stop am too.