Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 27:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 If yu shaut greet yor friend for morning, pipol go tink sey yu dey curse am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 27:14
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di ofisas wey go koll Mikaya kon tell am, “All di oda profets don profesai viktory give di king. So make yu do di same tin.”


So King Ahab koll almost 400 profets kon ask dem, “Make I go attack Ramot for Gilead or not?” Dem ansa, “Make yu go attack am, bikos God go make yu win.”


Pipol dey lie give each oda; dem just dey deceive demsef.


Wife wey dey komplain well-well, bi like wota wey dey drop small-small for rainin sizin;


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ