13 Pesin wey promise to pay money wey strenja dey owe, make una hold en propaty, especially if na ashawo e promise to pay for.
If una take una neighbour klot as shorti, una must return am gi-am for evening,
Trobol dey follow who promise to pay di money wey strenja owe. So, e betta if yu nor put yorsef for di matter at-all.
Anybody wey promise sey e go pay strenja debt, make una hold en propaty until e pay am. Make una hold di propaty if e dey do am for pesin wey kom from anoda kountry.
Wise pesin go si trobol dey kom kon run from am, but doz wey nor dey tink, go waka enter, den kon dey regret.