Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 27:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 My pikin, make yu dey wise and I go happy, so dat I go get good ansa to give anybody wey dey oppoz mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 27:11
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den I go fit ansa pipol wey dey won kill mi, bikos I trust yor word.


So naw, una wey bi king, make una do wetin dey rite; una wey dey rule di world, make una dey take korreshon!


Dis na di wise words wey Solomon tok: Shidren wey wise dey make dia papa proud, but fools dey kause pain for dia mama.


Shidren wey get sense dey always bring joy to dia papa; but foolish shidren nor dey respet dia mama.


Lazy pesin go tink sey en wise pass seven pipol wey get sense well-well.


Wise pesin go si trobol dey kom kon run from am, but doz wey nor dey tink, go waka enter, den kon dey regret.


If yu value wisdom, yor papa go dey proud of yu, but na foolish tin to spend money for ashawo.


I get joy and my heart dey strong bikos of yor love and thru yu, all God pipol heart don strong too.


I dey happy well-well, wen I si sey some among yor shidren dey live akordin to di trut, just as di Papa kommand us.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ