Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 26:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 To praiz foolish pesin bi like to put stone for katapault kon ready to shot am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 26:8
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make foolish pipol nor dey spend money anyhow and make savant nor rule leaders.


Just as pipol nor dey espect rain for dry sizin, na so too, respet nor good for foolish pesin.


As pesin wey en leg cripple nor fit use am, na so too foolish pipol words dey yuzles.


Like shuku-shuku wey shuk drunkard man hand, na so too wise word bi for foolish pesin mout.


“ ‘Savant wey turn to king; fool wey leta get money well-well;


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ