28 Na only pesin wey yu hate, yu go like lie against and yeye words dey distroy pipol.
den e tell am di same story sey, “Di Hibru savant wey yu bring kom dis house, waka enter my room won kon take mi do yeye.
from ashawo wimen wey get sweet mout and doz wey won sleep with yu.
Pesin wey dey praiz en neighbour anyhow, dey set trap for dem.
E go keep yu from bad wimen and from di sweet-sweet words wey oda men wife dey tok.
Dem nor go make yu put eye for anoda man wife body and wimen wey get sweet mout.
But una won kill mi, bikos I tell una di real trut wey I hear from God. Abraham nor do wetin una dey do so o-o.