Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 26:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 E fit hide en wikedness, but evribody go soon si di bad tins wey e dey do.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 26:26
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Kain kon tell en broda Abel sey, “Make wi go di field.” As dem dey di field, Kain rush en broda Abel kon kill-am.


Pipol wey dey tok trut dey save and sikure, but wayo pipol dey waka enter trobol.


Na so e bi with una too, for outside, una bi like good pipol, but for inside, na wayo and sin full una life.


Bikos e nor get wetin pipol hide naw, wey God nor go bring out and wetin dey sekret naw, God go bring am out for where lite dey.


Den Saul tell David, “Na my senior girl bi dis, en name na Merab. I wont make yu marry am. I just wont make yu dey strong for mi and fight God war.” Bikos Saul tink sey, “No nid for mi to kill-am, make Filistia pipol kill-am!”


Saul kon sey, “I go give Mikal to David, so dat Mikal go bi trap for am and Filistia pipol go kill-am.” So Saul tell David, “Today, na di sekond time for yu to bi my in-law.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ