Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 26:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Pesin wey get wiked heart and dey lie well-well, bi like fine klot wey dem take kover klay pot, so dat pipol go tink sey na betta tin dey der.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 26:23
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Anybody wey pritend sey e like pesin, dey lie and anybody wey dey lie waka, na fool.


bikos e go sey, “Make yu kom chop!” But e nor really tok am from en heart, bikos na as e dey tink, na so too e bi.


Make yu remove dirty from silva, den yu go fit use am take make oda fine tins.


Even doh e tok sweet words, make yu nor bilive am, bikos na wikedness full en belle.


If yor friend wound yu, e betta pass yor enemy kiss wey fit kill yu.


So all di pipol gada kom listin to yu, but dem nor gri do wetin yu tell dem. Dem sey dem dey do di rite tin, but dem dey always dey shit and tif pipol money.


“E go bad for una wey dey tish di law and una Farisee pipol, una wey dey pritend! Una bi like grave wey fine for outside, but di pesin body for inside, don rotin.


But Jesus tell am, “Una wey bi Farisee pipol dey wosh outside cup and plate, but inside una belle, long-trot and wikedness full am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ