Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 26:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Aproko story dey sweet some pipol well-well, but to odas, e dey pain well-well go rish dia bones.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 26:22
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

To do aproko, dey good well-well for mout wen yu dey tok am, bikos e dey sweet for body.


Pesin wey dey do aproko nor go fit keep sekret. So make yu run from pesin wey dey tok too mush.


Some of una dey lie for pipol head, so dat dem go kill dem. Some dey chop food wey dem don sakrifice give juju and some like ashawo life.


Make una nor lie about anybody and if anybody dey pass thru problem for life; make una help am. Na mi bi God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ