Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 26:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Pesin wey go argue matter wey nor koncern am, bi like wen yu dey waka for road kon go hold dog for en ear.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 26:17
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Deat go kom meet wiked pipol wey dey always kause trobol.


Wen foolish pesin start to argue, na trobol e dey put ensef.


Na only foolish pesin dey start kworel; so di rite tin to do, na to run from am.


Just as e bad for mad pesin to play with bow and arrow,


Nor argue with pesin just bikos yu won argue, wen yu know sey e nor do yu bad.


But Jesus ask am, “My friend, na who make mi judge for una two matter?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ