13 Lazy pesin go sey, “Lion dey for outside! Many lion dey evriwhere for di street!”
If yu dey lazy, tins nor go eazy for yu, but if yu dey do wetin dey rite, trobol go dey far from yu.
If yu like, dey lazy and dey sleep anyhow, but make yu know sey honga go soon kom kill yu.
Lazy pipol dey always sey, “Lion dey outside and e go kill us”, so dem nor go gri go out.
Lazy pipol, make una learn lesin from di way ant dey live dia life.
so fear katch mi and I kon hide yor money for groun. So oga, make yu take wetin yu give mi.’