10 Like pesin wey dey shot en arrow anyhow, na so too e bi to pesin wey hire fool take work.
Doz wey good, dey get dia reward for dis world, but na ponishment go follow pipol wey dey sin and do wiked tins.
Just as dog dey go back go chop en vomit, na so fool dey always show en foolishness.
Like shuku-shuku wey shuk drunkard man hand, na so too wise word bi for foolish pesin mout.
God go pay evry man akordin to wetin e do.