Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 25:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 If yu and yor neighbour dey argue about sometin, e go good make una setol am between unasef and make yu nor tok about una sekret for publik.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 25:9
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Pesin wey dey judge anoda pesin, nor go fit keep sekret, but yu fit trust pesin wey dey tok trut.


Pesin wey dey do aproko nor go fit keep sekret. So make yu run from pesin wey dey tok too mush.


If not, evribody go know sey yu nor fit keep sekret and yu nor go ever forget di shame wey go katch yu.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ