Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 25:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Nor kwik karry matter go kourt, bikos if anoda witness show sey na yu dey wrong, den, na wetin yu go do?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 25:8
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Abner koll Joab kon sey, “Na so wi go dey fight forever? Yu nor dey si sey wi nor go gain anytin, apart from wahala? Wi bi yor kountry pipol. Wen yu go tell yor men make dem stop to porshu us?”


e kon tell di savant, “Divide di pikin wey dey alive into two kon share am give dis wimen.”


Wetin pesin dey do fit dey korrect for en eye, but e dey lead am to en grave.


To start kworel bi like wen yu leave wota make e dey rush; so e go good make yu stop am, before e go kause big wahala.


Wen foolish pesin start to argue, na trobol e dey put ensef.


Just as cream dey bring butter wen dem shake am and nose wey dem nak dey bring blood, na so too, to make pesin vex, dey kause wahala.”


Always dey kontrol yor tempa, bikos vexnashon go turn yu to fool.


Di profet dem dey lie; di priests dey rule as dem like and my pipol like am like dat. But di day wey wahala and distroshon go start, na where dem go run go for help?


“Kwik setol with who dey akuiz yu before una rish kourt, if not, e go give yu to di judge and di warda go trow yu inside prison.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ