Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 25:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Make yu remove dirty from silva, den yu go fit use am take make oda fine tins.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 25:4
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My God, Yu don test and make us klean like silva.


Na fire dem take dey test gold and silva, but na God dey test pesin heart.


Nobody fit know wetin kings dey tink. Just as sky high well-well and as sea deep rish, na so too dia mind bi.


Pesin wey get wiked heart and dey lie well-well, bi like fine klot wey dem take kover klay pot, so dat pipol go tink sey na betta tin dey der.


“Man pikin, Israel pipol nor dey yuzful to mi. Dem bi like iron, milk cup and sometin wey dem use remain.


Dis kind sofa go show sey una faith na really one. Gold wey go spoil one day, dem still dey test am for fire, tok-less of una faith wey get value pass gold and e go bring praiz, glory and honor wen Jesus Christ go kom.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ