Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 25:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Nobody fit know wetin kings dey tink. Just as sky high well-well and as sea deep rish, na so too dia mind bi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 25:3
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God give Solomon betta wisdom, sense and en undastandin big well-well.


As di sky high from di eart, na so too en love for pipol wey dey fear and serve am, big rish.


Na God get di pawa to hide tins, but na kings dey fit find and esplain dem to pipol.


Make yu remove dirty from silva, den yu go fit use am take make oda fine tins.


As heaven high pass di eart, na so my ways and di way I dey tink, high pass una own.


“Make yu ask God wey bi yor God make E show yu sign. Di one wey go make yu bilive sey God don tok. Yu fit even ask make E do mirakle for yu.”


tins wey dey heaven; tins for under dis eart or anytin wey God kreate, non of dem go fit separate us from God love, bikos of Jesus Christ wey bi awa Oga God.


Dis kind sofa go show sey una faith na really one. Gold wey go spoil one day, dem still dey test am for fire, tok-less of una faith wey get value pass gold and e go bring praiz, glory and honor wen Jesus Christ go kom.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ