Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 25:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 bikos as yu do like dis, yu go make shame katch am and God go reward yu.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 25:22
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

May bi God go si my sorrow and E go give mi some blessing wey go remove dis curse.”


Dem tell some men make dem find klot from di tins wey dem karry kon give di prisonas wey naked. So dem give dem klot, shoe, food, drink and oil wey dem go take rub dia body. Di ones wey nor fit waka, dem put dem on-top donkey. Dem bring dem back to Jeriko, di Palm Tree Town, den dem kon go back to Samaria.


And if di pipol inside di house welkom una, make una peace stay with dem, but if dem nor welkom una, una peace go kom back to una.


So dat una gift, go dey sekret and una Papa wey dey si for sekret, go reward una.”


But wen una dey pray, make una go inside room, klose di door and pray to una Papa for sekret. And una Papa wey dey si for sekret, go reward una for pipol present.


And doz wey bilive Christ before dem die, don lost bi dat.


Yu don show mi today how yu good rish, bikos yu nor gri kill mi, even doh God put mi for yor hand.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ