Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 25:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 If yor enemy dey hongry, make yu gi-am food chop and if e dey thirsty, make yu gi-am wota drink,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 25:21
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Elisha ansa, “Nor kill dem! Yu nor katch dem with yor swod or arrow, so who give yu di pawa to kill dem? Make yu give dem food chop and wota drink, den make dem go back go meet dia oga.”


Dem tell some men make dem find klot from di tins wey dem karry kon give di prisonas wey naked. So dem give dem klot, shoe, food, drink and oil wey dem go take rub dia body. Di ones wey nor fit waka, dem put dem on-top donkey. Dem bring dem back to Jeriko, di Palm Tree Town, den dem kon go back to Samaria.


God fit let dem stay for peace, but en eye nor go komot for dia body at-all.


Make yu nor dey happy if yor enemies enter trobol and nor rijoice wen dem fall,


Nor boast sey, “I go do am back wetin e do mi. Yes! I go deal with am well-well.”


To sing for pesin wey nor get peace for mind, bi like sey yu dey remove en klot from en body wen kold dey or rub salt put for en sore.


But I tell una naw sey, ‘Make una love una enemies and pray for pipol wey dey sofa una’,


Si naw, I don know sey na yu really go bi king and yu go build Israel kingdom with yor hand.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ