Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 25:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 To sing for pesin wey nor get peace for mind, bi like sey yu dey remove en klot from en body wen kold dey or rub salt put for en sore.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 25:20
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Nor allow lazy pesin work for yu, bikos e go bi like betta wine for yor mout or like smoke wey enter yor eye.


Like tit wey dey pain pesin or leg wey don break, na so too e bi to trust pesin wey nor dey sirious wen trobol kom.


If yor enemy dey hongry, make yu gi-am food chop and if e dey thirsty, make yu gi-am wota drink,


Time dey to kry and time dey to laf; time dey to mourn and time dey to dance.


Make una share una food with pipol wey dey hongry kon open una door for poor pipol wey nor get house. Den give klot to pipol wey nor get anytin to wear and help una own rilashons.


Den di king go back to en palis. But for nite, di king nor fit chop, sleep or sey make dem play music for am.


Wen pipol dey happy, make una follow dem happy and wen dem dey kry, make una follow dem kry too.


Di prayer wey dem take faith pray go save di pesin wey nor well and God go make am well. And if e kommit any sin, God go forgi-am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ