17 Make yu nor dey too visit yor neighbour, bikos dem fit taya kon hate yu.
Nor chop honey too mush bikos e sweet, so dat yu nor go vomit, bikos yu too chop am.
To lie for pesin head bi like to kill pesin with swod, wound am with sharp arrow or shot am.
I go plan to stop si una wen I dey go Spain, so dat una go help mi for di journey, afta I don stay with una for sometaim.