Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 24:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 and na knowledge dem take dey dekorate am with fine and betta tins.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 24:4
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Israel and Levi pipol must take di korn, wine and olive oil wey dem kontribute go keep for di temple where dem dey keep tins put and where di priest wey dey duty, doz wey dey guide and sing for di temple dey stay. Wi nor go forget awa Oga God house.


As dem dey dig hold for di rock, dem kom si precious stones.


Pipol wey dey fear God, good tins dey always full dia house, but wetin wiked pipol get, dey bring trobol.


To tok with wisdom, betta pass to get gold and silva.


Wise pesin fit get plenty money and dey enjoy ensef, but as soon as foolish pipol get dia money, dem go spend am anyhow.


To dey wise, betta pass to dey strong! Yes, wisdom betta pass pawa.


I get propaty, honor, betta life and suksess to give pipol wey wont am.


and doz wey love mi, I dey give and pak propaty full dia house.


Den Jesus kom tell dem, “Anybody wey dey tisha di law and e bi disciple for God Kingdom, go bi like pesin wey get house kon bring new and old tins kom out from inside di house.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ