26 bikos, honest ansa na good sign for true friendship.
True word dey pain o-o! But wetin yu dey tok nor make sense.
Evribody dey like good ansa, but e dey good to tok di rite tin for di rite time!
Even doh wi fit make awa own plans, na God get di final sey.
Judge wey dey ponish pesin wey do wrong, go prosper and get good name,
Before yu build yor house, make sure sey yu don prepare and ready yor farm for work.